MP3JOSS

Tekno - Enjoy (Lyrics)

Tekno - Enjoy (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleTekno - Enjoy (Lyrics)
AuthorElvin Cena Production🎵
Duration3:30
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=A64tkZKXL-A
🎵 Support the artists — buy the original for the best audio quality! 🎵

Description

Body dem
Body dem
Tekno
Person wey know person
E no dey kill person
If you wan know person
No go force person
I no dey sick
You wan gimme medicine
I get money o
You wan help me spend my money
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (oh no)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me oh-oh
I'm a winner, I'm a winner (I'm a winner)
Just believe that I'm a winner (I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe I'ma do it, do it
Let me do it like I do it (how I do it)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (allow me o)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye, ye)
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
(If you no want make I happy o)
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Something go do you
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself

#tekno #enjoy

🎧 Just For You

🎵 Uptown Funk - Mark Ronson Feat. Bruno Mars 🎵 Tau Mich Auf - Zartmann 🎵 Messy - Lola Young 🎵 Bad Guy - Billie Eilish 🎵 Sorry Im Here For Someone Else - Benson… 🎵 Dior - Mk & Chrystal 🎵 Ill Wait All Day (4 U) - Eli Escobar 🎵 Shake It To The Max (Fly) - Moliy, Silent… 🎵 Love The Way You Lie - Eminem Feat… 🎵 Moves Like Jagger - Maroon 5 Feat… 🎵 Blessings - Calvin Harris Feat… 🎵 Victory Lap - Fred Again..., Skepta &…