MP3JOSS

Simi - Logba Logba (lyrics)

Simi - Logba Logba (lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleSimi - Logba Logba (lyrics)
AuthorWilde World
Duration2:50
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=3dSZczmlpc0

Description

Logba Logba - Simi lyrics

I say baby don't go
If you leave me mo rogo
I no plan to go solo lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logo
Me no give you zobo ohhh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby let me dice it
If e too loud, baby let me hide it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

We do it for the culture
This love no go rupture
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret o
Make e no spoil, we go reset o
Oh me and my sweetheart
Inna two seater
Living la vida loca
Baby I swear if you do me like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big, baby we resize it
If e too long, I can memorize it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love me knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

Been looking for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere o)
Dekunle my lover (oh yea)
Ka logba yi da le

Mister lover lover lover
Je ka logba yi pe oh
Ma lu mi ni jibiti rara
Spend your milli milli on me oh
Mister Bae
Mister Looover
Baby
On me oh

🎧 Just For You

🎵 Apt. - Ros & Bruno Mars 🎵 Azizam - Ed Sheeran 🎵 Thinking Out Loud - Ed Sheeran 🎵 Birds Of A Feather - Billie Eilish 🎵 Party Rock Anthem - Lmfao Feat. Lauren… 🎵 Wake Me Up - Avicii 🎵 Nice To Meet You - Myles Smith 🎵 Go Baby - Justin Bieber 🎵 Baller - Abor & Tynna 🎵 Eternity - Alex Warren 🎵 Havana - Camila Cabello Feat. Young Thug 🎵 Mystical Magical - Benson Boone